The Senators Daughter

Story 3 years ago

The Senators Daughter

Prologue

I just met dis girl on intagram who dey claim to b d senetor daughter oya listen to ma stori

I been dey live with my grammy and grappy 4 village,na people cars i dey wash for living. Incase u dont knw my name na me dem dey call mrdan

i dey my auz dey follow people on intagram base on say i just collect ma money for one rich man moto wey i wash

na there i con see one babe wey cute tank god say d babe dey online

Stories
The Senators Daughter - S01
Story | 3 years ago

The Senators Daughter - S01