My WhatsApp Visitor - S01 E50

Story 3 years ago

My WhatsApp Visitor - S01 E50

Read Story: SEASON 1 EPISODE 50

We kissed like two minutes before I crossed my hand around her shoulder carry am go house.

Niggas for the area dey pass and look back to confirm the babe I dey waka with, my star come boast from five stars to ten stars.

See levels, Angel come dey look me one kind as if she be my girlfriend or don give me fu*ck before.

To make the walking make sense, I enter shop by road side buy her juice.

Chisom: you for no buy am na smiling

Me: this one na small thing, wait make them pay me salary next Month, we go shut down plenty supermarket alaye which salary?

Chisom: she hug me and press her body to me, she no wear bra sef that is why I love you, baby.

I smile, the babe really come to set the house on fire with sex. The gown she wore showed off all her curves, she no really get big breasts but sizeable for squeezing as I dey look for the fabric my brain dey send message to my p---k.

We reached house my brother be wan burst out that time, as em show for gate like person wey thief dey chase fully dressed.

Chisom hand was across my waist and my own for her shoulder, we dey waka like tru tru love. Make em no be like say I wicked, I come introduce my useless twin brother to her.

Me: baby, meet my twin brother, his name is Victory.

Chisom: she frown playfully you no tell me say you be twin.

Me: I kiss her cheek sorry, I no know say I even get twin, na my mama tell me too.

Chisom laugh sha… She no come dey reason the twin ish.

Victory: am Victory…

Me: I don help you tell am.

Victory: what is your name beautiful?

Me: her name na Chisom.

Victory: na you I ask?

Me: na her boyfriend dey answer you, is like lizard dey play table tennis for your head. No go where you dey go.

Chisom was flattered the way I overprotected, she godey feel special. She no know say na lick and clean mouth dey my mind sha… She hid her face in my chest blushing, em be like say I dey romantic small the way the girl dey act like Juliet like say I be her Nigeria Romeo, me wey be puna lover.

I carry am enter the two bedroom flat, there is surprised on her face like na this guy house.

Chisom: is this your apartment?

Me: yes na, just two bedroom flat.

Chisom: you be big boy oh.

Me: my go rush cook the egusi soup.

Chisom: you never cook am.

I nod and she followed me to the kitchen, she saw what I bought. Meats, fishs, cray fish, periwinkles, and crayfish.

She come offer to help me out say my come give am my shirt.

Em get one time I mistake say basket ball na my calling, after I buy the shirt then go practice one day. I know say na one demon voice tell me that thing, from that day I deleted that small rubbish voice.

She entered my room I come give am the shirt.

Chisom: close your eyes.

Wetin I go still see, Nigeria girls sha…

Me: to fulfil all righteousness.

I close eyes but no be kpatakpta sha.. ‘Cause I see her rounded soft breasts stood firm on her chest, and her flat stomach. The babe fine I swear, na the thick nipples make my p---k dey nod in approval..

Chisom: Am done!

I no know say she don wear the shirt sef, I don already naked her dey knack for bed already for my mind.

Previous Episode

My WhatsApp Visitor - S01 E49

Next Episode

My WhatsApp Visitor - S01 E51

What's your rating?
0
{{ratingsCount}} Votes


Related Stories
The Daring Naughty Sleepover - S01 E39
Story | 1 hour ago

The Daring Naughty Sleepover - S01 E39

The Daring Naughty Sleepover - S01 E38
Story | 1 hour ago

The Daring Naughty Sleepover - S01 E38

The Daring Naughty Sleepover - S01 E37
Story | 1 hour ago

The Daring Naughty Sleepover - S01 E37

The Daring Naughty Sleepover - S01 E36
Story | 2 hours ago

The Daring Naughty Sleepover - S01 E36