Read Story: SEASON 1 EPISODE 49
Both of them dey there dey drag each other, fatty bumbum dey drag my brother go inside room while my older brother don hold em trouser and shirt to escape.
Fat lady: na eight rounds we go go, you never even start you don give up.
Happy: why I no go give up? na me dey moan instead of you to moan.
Fat lady: you for no use doggystyle, my yansh big well well… Your p---k no enter inside the hole wella.
I just carry wetin I buy go drop for kitchen use backyard road tuwama, I am too young to die of overdose se*x biko.
I burst in street come talk say my stroll for Rumoulumeni na, at least I will know places in Nkpor. I started walking towards the opposite direction, as I just reach the end point of the road na so sand sand full the road.
I walked pass one church like that, two churches are both in the same area, I came out of the the road and saw one fine girl.
Me wey nodey take eye see fine girl, I waka go meet her with my phone to take number.
Me: hi, pretty!
She looked me up and down then smiled, my charm don work. I looked to another direction and saw one fearful made guy looking at me with one eye, he has one long tribal marks both cheeks. He wore red top and held a gun.
Gun nigga: wey you! blaze in.
Me: me? i point myself
Gun nigga: you na, you wey no wan keep your p---k one place… Burst in my pass you charge.
I left the girl in a hurry and ran to the senior man fast fast, I no know day OPSCa dey the village.. Those nigga fit kill you talk say you be cultist, the matter no go reach anywhere sef.
Me: senior boss, your girlfriend fine oh. I just dey greet her.
Gun nigga: you sure, you no like the babe?
Me: I dey craze, I wan ask am where them dey buy meats, I just park in the area newly.
He looked at me and showed me one aboki man selling meats across the road, my phone started ringing and I brought it out it was Chisom.
Me: my love, when are you coming?
Chisom: yes, afternoon time. Hope you are ready for me oh, you know I like it hot.
Me: naughty girl, cold oh! fire! Oh! hot oh! am ready, i want to cook egusi soup for you.
Chisom: laughing don’t sentence me to toilet oh.
Me: when you come, you will confirm my weight say I too much.
We talked for sometime and ended the call, I bought meats from the Aboki man and find my way home.
I was coming back when I saw the fine Calabar girl with big yansh walking ahead of me, I started joggling.
Me: fine lady.
Fat yansh: looking up if she can recognize me oh! it is you smiling
Me: before, is me and my big d*ck.
Fat yansh: surprise bad boy, you sure say em big?
{{comment.anon_name ?? comment.full_name}}
{{timeAgo(comment.date_added)}}
{{comment.body}}
{{subComment.anon_name ?? subComment.full_name}}
{{timeAgo(subComment.date_added)}}
{{subComment.body}}