My WhatsApp Visitor - S01 E26

Story 3 years ago

My WhatsApp Visitor - S01 E26

Read Story: SEASON 1 EPISODE 26

My mind cut as I see the babe lips, em be like say I go delete kissing oh. Before what happened to Jonah happen to me, I led the way and she entered.

I close the door and both of us went to my room, immediately we got inside the room.

I locked the door and went to a corner, and pulled off my clothe and then my trouser.

She sat on the bed looking around, come see lips. Abeg oh, make she no request for gucci kiss oh, i nofit kiss her gucci lips at all.

I pulled my clothe, she wore one short skirt and one t-shirt like that. I was almost unclad, only my boxer remained. She was just sitting on the bed like small pikin, this babe dey dull time nodey oh! Before my parents go return now everything go scatter.

Me: how far na, fine gal? she no fine sha… But who am to say she no fine?

Beauty: fine.

She na shy girl, my problem be say why her father call her Beauty she become opposite of wetin her papa call her. That one concern them sha.. I started rubbing her laps small.

Me: heat nodey do you?

Beauty: small.

Me: pull your clothe na, feel free.

She come dey play with her helm of shirt, this girl dey dull and my p---k don stand gidigba oh! I come help am out of the clothe.

She come wear bra, small small we are going there.

I come move my hand up, her pnt come show. She is mute, so I used that opportunity chuk my finger inside her wt puna.

Beauty: aaahh! Osshh!

I come pull out my finger, come dragged down her skirt. She no come dull again, the girl use her hand off her pant herself, I come pull down my boxer.

Immediately she off her bra, come see two slippers for somebody daughter chest.

Na so my p---k fall sisters and brothers in marlians, my amu uchenba fall from pyramid of Egypt. I come jerk my dck if em go stand, I no come understand how her breasts take fall.

I jerk and got tired, she was just staring at me wondering what was happening, she come close.

Come bend grabbed my d*ck in her palm and directed to her mouth, I hold her head.

Me: wetin you wan do? she look me first somehow, give me signal. I know say she wan s--k me but…

Beauty: I wan s--k am make em stand?

You wan swallow my d*ck with your gucci lips?

My mind cut. Village people on board.

Previous Episode

My WhatsApp Visitor - S01 E25

Next Episode

My WhatsApp Visitor - S01 E27

What's your rating?
0
{{ratingsCount}} Votes


Related Stories
Abigail - S01 E79
Story | 1 min ago

Abigail - S01 E79

Jeffry And Billy - S01 E11
Story | 11 hours ago

Jeffry And Billy - S01 E11

Jeffry And Billy - S01 E10
Story | 12 hours ago

Jeffry And Billy - S01 E10

Jeffry And Billy - S01 E09
Story | 12 hours ago

Jeffry And Billy - S01 E09