My WhatsApp Visitor - S01 E21

Story 3 years ago

My WhatsApp Visitor - S01 E21

Read Story: SEASON 1 EPISODE 21

I no believe my ears, we even dey road. The road nodey busy as you will hardly see bikes plying the road and passer-bys walking pass it.

Me: wetin you talk?

Adanne: show me your p---k wey you say em big na.

Me: waka fast na, make we go where dey private.

Adanne: no, show me am here.

Night don dey cover, sun don go set for east dey chillax. For some moment human being no come dey pass that tarred road me and Adanne were walking side by side, and she seem very serious.

Me: you mean am, I nofit show you am for here oh.

Adanne: just forget, I no want see sef she start bonying her face

I know say I dey dull, Adanne is a very fine fair girl. Her smile is disarming and her shapely body can give you konji anytime and anywhere.

Opportunity come but once was the thought on my mind, she started walking faster.

She don dey gap me sef as her big *ss was shaking dangerously in her soft fabric skirt, I grabbed her hand. I dey drool over the babe since, as my friend Biggy wan shoot em shot first, na em I chill.

I wanted to make her my girlfriend, but she too expensive to keep. My pocket no go fit maintain her beauty, I just hide my face.

Me: my love, my heart beat, why you dey do like this na? You want my die? she look away blushing

Adanne: you no wan show me na.

Me: come see am.

I dragged her to a curve corner, there is a fence and elephant grasses were contesting height with the fence.

I looked left and right before i off my belt and pull down my trouser briefly, the moment I remove my boxer. My dck jumped out hrd and strong to hammer any hole.

Adanne: as you slim like this, na wetin I dey fine.

I quickly dragged up my trouser and arranged myself like nothing happened when I heard a bike sound from afar.

Me: you don see wetin I tell you.

Adanne: I don see am.

Adanne didn’t say much as we were walking, anytime I look into her eyes I will see her eyes glittering with h*rd f--k desire, we enter inside the hamlet and took a road close to her house.

Immediately we got close to her house.

Adanne: wait…

She told me and ran fast to her house, hope say this girl nodey mean say make we go f--k for them house oh. Her papa na police officer oh! And she be the only pikin, she came back smiling.

Adanne: come… she grab my hand

Me: go where?

Adanne: my house.

Me: you wan kill me.

Adanne: nobody dey house, be a man.

And I foolishly agreed to be a man, we entered inside the house and we bolted the door, she quickly hurried me to enter her room hiding my pans inside their parlour.

The room was nice, to be only child make sense oh, I pull my shirt come dey relax for her bed.

She came in with just wrapper, I got up and inserted my fingers below the wrapper, her p*ssy don wet tire.

I started fngering her pssy and she removed my belt, and deep her hand inside my boxer and grabbed my amu.

I started dropping soft kisses on her shoulder.

Voice: Adanne! Where you dey? Come open this door heavy knock

Adanne: my mother, hide.

I never even do, nawa oh.

Me: my hide for where na?

Adanne: under bed, hide hide.

I enter under the bed, to see one big rat smiling at me.

Previous Episode

My WhatsApp Visitor - S01 E20

Next Episode

My WhatsApp Visitor - S01 E22

What's your rating?
0
{{ratingsCount}} Votes


Related Stories
The alpha’s omega mate - S01 E29
Story | 1 day ago

The alpha’s omega mate - S01 E29

The alpha’s omega mate - S01 E28
Story | 1 day ago

The alpha’s omega mate - S01 E28

The alpha’s omega mate - S01 E27
Story | 1 day ago

The alpha’s omega mate - S01 E27

The alpha’s omega mate - S01 E26
Story | 1 day ago

The alpha’s omega mate - S01 E26