My Experience As An Apprentice - S01 E01

Story 3 years ago

My Experience As An Apprentice - S01 E01

Read Story: SEASON 1 EPISODE 1

Mum-mark mark mark !!!

me-(standing up from the bed) ma, i dey come (why this woman dey disturb me sef she no fit let person sleep)

Mum-i want you to come now me and your dad want to discuss with you

me-ok ma,i dey come

wait my people make i introduce my self am mark anderson but you can call me mark i don even forget dat my last,am a typical IGBO BOY though my name sound foreign but me be correct IGBO BOI as i was saying i been don write jamb,waec,gce which i no even write sef upon that i no still even see chance enter university but make una watch how the story go.

me-(going to the sitting my parent are already seated) daddy good morning sir,mummy good morning ma

Mum&Dad-good morning my pikin

Dad-(clearing his throat to talk) my son you know you have not being doing us proud with your exams

Mum-yes ooo,always failing and he still like following girls

Dad-as you know we cannot be leaving you at home and be going to work so we want you to learn a trade

Mum-my dear hit the nail on head

Dad-don’t rush me

Next Episode

My Experience As An Apprentice - S01 E02

What's your rating?
0
{{ratingsCount}} Votes


Related Stories
June break - S01 E19
Story | 1 day ago

June break - S01 E19

June break - S01 E18
Story | 1 day ago

June break - S01 E18

June break - S01 E17
Story | 1 day ago

June break - S01 E17

June break - S01 E16
Story | 1 day ago

June break - S01 E16