Ghetto Life - S01 E18

Story 3 years ago

Ghetto Life - S01 E18

Read Story: SEASON 1 EPISODE 18

LAST EPISODE. After the long police talk dem handculf me drag me go dere van stone me put inside, my co tenant and landlady don c-m out deylook sum de murmur Landlady:officer’s make una no vex wetin dem(she they talk abut me and my niggas way dem catch). Police1:u no watch news. Police2:na dem robbe the bank today and thank god say we catch them na jail dem go see them self. Dem carry us reach mile3 police station by that time the news chasters dem dere just dey snap us pics like say tomorrow no dey, the officer’s drag us put inside station, as we reach cantar i sight 2pac him dey smile like goat way we lotto. Dem just open cell throw us put. Me:prince,azonto,bright na 2pac set us up. They all agree same cus 2pac hate us and can anytin to make sure we are died. The next 2hour we are in the court room and the jugde want pass jugdement. Jugde: i hereby sentence u all to 7yrs in prison with hard labour.

End Of Season 1..

Watch Out For Season 2 Ghetto Life (life Of A Prisoner)

Previous Episode

Ghetto Life - S01 E17

What's your rating?
0
{{ratingsCount}} Votes


Related Stories
Fate - S01  E05
Story | 5 hours ago

Fate - S01 E05

Fate - S01  E04
Story | 5 hours ago

Fate - S01 E04

Fate - S01  E03
Story | 5 hours ago

Fate - S01 E03

Fate - S01  E02
Story | 5 hours ago

Fate - S01 E02