Ghetto Life - S01 E14

Story 3 years ago

Ghetto Life - S01 E14

Read Story: SEASON 1 EPISODE 14

After the maratony sex with my landlady daughter i go baff, eat and just sleep cus i weak die(so i thought) until around twelve the unusual happen a knock landed on my door at first i think say na dream till the person knock again

Me:who be dat person .

Unknown:bros na me landlady open abeg (incase i did not tell you my landlady na woman get every tin way woman surpuss get her boobs na DD cup her back side dat one ukwu samba and she get pretty shape and face join while dat enough).

Me:landlady na wetin happen? Way u dey knock my door by dis time(i been no want open the door out oe fear she don carry police c-m arrest me cus she find out say na me dey bang her daughter).

Landlady:abeg open e get wetin i want make u help me do for my phon.

Me:i check through window do dey sure say no police before i open.

Standing in my front was my landlady with a sexy night gown on her

Landlady:bros thank u, after she have entered the house, i want make u help me set my internet for my phone.

Previous Episode

Ghetto Life - S01 E13

Next Episode

Ghetto Life - S01 E15

What's your rating?
0
{{ratingsCount}} Votes


Related Stories
His sexual addiction - S01 E45
Story | 12 hours ago

His sexual addiction - S01 E45

His sexual addiction - S01 E44
Story | 12 hours ago

His sexual addiction - S01 E44

His sexual addiction - S01 E43
Story | 12 hours ago

His sexual addiction - S01 E43

His sexual addiction - S01 E42
Story | 12 hours ago

His sexual addiction - S01 E42