Read Story: SEASON 1 EPISODE 10
dis episode is dedicated to HENRYMARY tanks pal.
Me:tyte u cus na comfirm tools be dis, so which side of the GRA we dey lap cus me blood dey hot lyk mad .
Bright:na phase 1 dat FIRST BANK and see as the waka go be AZONTO go lap the nearest storybuild with the sniper while nero u and prince go lap inside me i go mount the motor dey wait. And the other bag open am the jazz dem dey inside the bag. We reach the bank by 4:30pm every just soft azonto do mount him post me and prince inside the bank for back.
Me:everybody go down ur phones in the air were i can see them, while i dey collect the phones prince don find the manager and some other staff and them don full five bag with money prince match dem go motor, as them c-m fos the remain ones we start hear police siren and gun shot, na so we come out from the bank with 5 policemen for ground and more dey c-m we rush enter motor revise carry azonto den comot 4 the area we police van for our back as we and them open fire for the street
{{comment.anon_name ?? comment.full_name}}
{{timeAgo(comment.date_added)}}
{{comment.body}}
{{subComment.anon_name ?? subComment.full_name}}
{{timeAgo(subComment.date_added)}}
{{subComment.body}}