Ghetto Life - S01 E09

Story 3 years ago

Ghetto Life - S01 E09

Read Story: SEASON 1 EPISODE 9

We see one bus we dey go dat side so we stop am as we enter i see one of my man inside the bus

Me:azonto weda na

Azonto:blood i dey, prince xup na

Prince:paddy i mount were u dey enter lyk dis.

Azonto:na bright crib abi him no tell una abut de waka we get today.

Me:na dere we dey go lyk dis, but him no talk about say u go lap, sha na good tin u lap cus we go need strong hands. We reach bright junction so we c-m down after we pay the conductor him money, we start enter the street we never go far my phone.

Me:hello we dey ur street lyk dis

Bright:make una mount 4 the junction i dey lap. I tell the rest wetin bright talk so we just mount be4 3mins we see 1 hilux pack 4 our front.

Bright:paddy men make una enter time no dey. Na so we enter de car.

Prince:bright way the tools and which side we dey enter, (bright see dem dere inside dat bag and na g.r.a we dey lap) omo as i open the bag i see comfirm ak47 two g3 ak guns one sniper gun and five pistol guns

Previous Episode

Ghetto Life - S01 E08

Next Episode

Ghetto Life - S01 E10

What's your rating?
0
{{ratingsCount}} Votes


Related Stories
Fate - S01  E05
Story | 14 hours ago

Fate - S01 E05

Fate - S01  E04
Story | 15 hours ago

Fate - S01 E04

Fate - S01  E03
Story | 15 hours ago

Fate - S01 E03

Fate - S01  E02
Story | 15 hours ago

Fate - S01 E02