Fausa Eleja - S02 E06

Story 3 years ago

Fausa Eleja - S02 E06

Read Story: SEASON 2 EPISODE 6

…….I looked into my phone screen and saw seye’s name….

I picked it up and we started conversing

me: oya baddo of life kilowa

seye: big man hwfa now?

Me: i just dey o..,hopena home you dey dis time around and not club?

seye: wich kyn qst b dat…..were you not in class for the test

today ni?

me: wich test….

Seye: mathematics now

me: haaaaa.i neva hear anytin now…na house i dey jawe

seye: me self don dey house. i left school immediately we finished the test

me:goodd so me don missed a test be that right?

seye: that one no concern me, alaye na 1 rumor i dey hear 4 town o

me: wetin be dat? I neva hamer nw…wetin dem

dey talk about me?

Seye: ogbeni na story about you, seyi and the girl

wey dey sell fish

me: wetin u dey hear

seye: dont tel me na true o

me: wetin na ?

Seye: i hear say u liv seyi 4 fausa?

Me: naso bro….but shey b na ur advice I followed?sey mak i

find som 1 i go dey bleep for outside if seyi refuse to giv me her own toto to sample

seye: you are right but i never tellyou to quit therelationship now, did i?…unawan kill the girl bah?

me: kill bawo?

Seye: com see how dem dey talk am for school sey she always get mad in lecture room…dey said u will call her for like 4times before she go answer you

me: woo (see) alaye liv that 1 jare….i get gist 4 u

seye: me too get gist for you but yours first

me: no p….if u see how fausa dey satisfy me

with sex, infact if we cover the show and sell am for public, am gona becom a p--n superstar asap in a short time

seye: thats gud nw..shey b na wetin u want bedat..,..but count meout from the show o. no be me advise u to switch fromm seyi to fausao…….

Me: guy let leave dat aside jare…wetin u wan gist

me jur

seye: how u go take bliv me….u wey don fall in

love already

me: say wetin una wan say jur..,….shey i b romeo ni?

Seye: ok o..,.na ur wife i see now at tee crown barand suite…with our sug gen sec….

Me: lol, may be they have something fishy ni

seye: ode (fool) if u b sombi,me no b dejo..cos ah be confam omo’gboro…..shey u no go knw different

between business partners and sex partners? If u see

how them do enterbar. i bet it u go faint..com see how dey cuddled themself while drinking…

Me: are you serious?

Seye: siddon there….wat shock me most was the kissing they give to each other, I never think the gurl don give you the kind before

me: bro free me now…..am having headache. Let chat on bbm later

seye: ok bro., you better think very well before too

late for you., ….he hung up……..

…….this guy must be a tragic lier jur………it can’t be true lailai, how my one and only fausa will be flirting around upon every services I render to her…. What else is she looking for????? Yes can’t be true,, it might be na plan work of seye and seyi to scatter this relationship…..

Previous Episode

Fausa Eleja - S02 E05

Next Episode

Fausa Eleja - S02 E07

What's your rating?
0
{{ratingsCount}} Votes


Related Stories
Enchanted - S02 E42
Story | 2 months ago

Enchanted - S02 E42

Enchanted - S02 E41
Story | 2 months ago

Enchanted - S02 E41

Enchanted - S02 E40
Story | 2 months ago

Enchanted - S02 E40

Enchanted - S02 E39
Story | 2 months ago

Enchanted - S02 E39