The First Day I Toast A Girl - S02 E20

Story 3 years ago

The First Day I Toast A Girl - S02 E20

Read Story: SEASON 2 EPISODE 20

Ojoto: what!.so you mean doctor no know her.


Me: na wetin the doctor talk ooo.


Ojoto: wetin later happen to mabel when the guyz dem enter?


Me: mabel dey ask im bf for forgiveness,, dey cry.


Ojoto: wetin im bf com talk now?


Me: im bf com dey talk how im dey take care of her,how im dey feed am,cloth am and other things dem.


Ojoto: ee yaa… Girls get mind oo. Upon the guy dey do all this things forram she still dey follow another guy…


Me: na girls way now,


ojoto: anywhere she no be the first person wey don do am. You know say,girls dey,dey have three bf…one go dey charter forram and the other na the one wey she love,the third one go be her s-xcapades.


Me:so wetin you dey talk be say,she get another one apart from me and the other one wey beat me?


Ojoto: dey there. Na you she love,fight for her if you love am too.


Me: you no wel, so you dey wish me dead. E no go work for you.

** he laugh **.

Ojoto: wetin im bf later do am?
Me:they beat me now so i faint,i no com know wetin happen….but na later,mabel com tell me say,the guy drag am dey go house,unfortunately police com show and arrest am.


Ojoto: better.. So wetin dey talk say the guy do?


Me: according to mabel,she said that ekelebe say im be one of the cult boyz. So they com free her.


Ojoto: u sure say no be mabel carry you go hospital when they free her?


Me: no be she,bcos i ask am.. Na she take care of me in the hospital since yesterday morning. She follow me com my house,na for afternoon wey she go her house.


Ojoto: wonders shall never end oo….i dey suspect somebody.
Me: who be that?


Ojoto: the lady that carried you to the hospital might be ogechi because she dey mysterious.


Me: * amazed * ogechi!….. How can a ghost do such a thing? Me and she no dey for the same world now. Wetin concern mortal and immortal?


Ojoto: ohk…have you ever imagine that she can come to your house and have s-x with you when she died? Can you also imagine she can come with her friend’s face to have s-x with you again? So nothing is imposible in this world now. This is end time,anything can happen.


Me: eyia,o dikwa ka eziokwu ka inekwu. She might be the one. Thanks to her if she is the one,but she should leave me alone ooo.

** we continue our discussion. we were gisting and laughing like mad people. Finally he said that he want to go and i see him of and come back to my house and lie down. I continue thinking about what he told me concerning ogechi,how i encounter with ogechi and mabel and became s-x addict which am not accustomed to before. I forced mysef to sleep but sleep didnt show. Finally i slept off and wake up tomorrow morning by 7am. I prepare to school,after in the evening mabel visited to know how am fairing,we were gisting and laughing, she was touching me to arouse my sexual urge ,but i ignore because i have made up my mind not to go near psy again since it is the cause of my problem. She tried all she can to turn me on but to no avail but my dickson keep on giving me signals but i ignore. She later said that she want to go that i should see him of. I follow her,on our way i told her that i want to go back***.


Mabel: baby,you know you didnt know my house,use this opportunity to know where am living.


Me: no… not today baby. I will come on a special day.


Mabel: baby if you didnt come now,i will know that you didn’t love me.


Me: baby i love you with all my heart.


Mabel: then common lets go.
* for my mind,if her bf catch me again kwanu, what will i do? If i follow her now she must lure me into having s-x with her which is against my policy now. What will i do?*


mabel: baby common lets go..

Previous Episode

The First Day I Toast A Girl - S02 E19

Next Episode

The First Day I Toast A Girl - S02 E21

What's your rating?
0
{{ratingsCount}} Votes


Related Stories
The Girl On The Video - S01 E20
Story | 1 month ago

The Girl On The Video - S01 E20

The Girl On The Video - S01 E19
Story | 1 month ago

The Girl On The Video - S01 E19

The Girl On The Video - S01 E18
Story | 1 month ago

The Girl On The Video - S01 E18

The Girl On The Video - S01 E17
Story | 1 month ago

The Girl On The Video - S01 E17