The First Day I Toast A Girl - S01 E01 (Story Episode)

Story 3 years ago

The First Day I Toast A Girl - S01 E01 (Story Episode)

Read Story: SEASON 1 EPISODE 1

It was a cool evening and i was drinking with my guy called ojoto,we were discussing about a lot of things and were laughing like mad people in the market square,soon a pretty damsel passed infront of us and i wad lost in her hot,beautiful and sexy body to the extent i started moping at her like a morron.

i was tempted to talk to her but i knew not how to approach her
. Ojoto notice my mood…

OJOTO:hey igwe! Igwe!Are u okay?

ME:i regain myself immediately

OJOTO:na dat babe wey pass us now,na im make u forget your self so?


ME:my guy i don dey fall for her but i no get liver to talk to her oooo.shit!my guy help me now..

OJOTO:what do u want me to do?

ME:code her for me nah.

OJOTO:again! Guy i no fit do am.u don mature enough to toast babe naw..at dis ur age,u no sabi how to toast babe….shame on u!


ME:u be my padi naw abeg,do am for me.


OJOTO:wetin i go do na to call am for u but i no go toast her for u oooo!


ME:guy u wan disgrace me? U knw say i never try am before. as u say so,no problem,call am for me naw
ojoto left.

my mind started beating like MTN transformer.i wz lost in thought abt wat to tell her.the quantity of sweat that was gushing out of my body could be used to make tea…my blood became very hot dat minute and my body began to vibratewat will i do if dis girl finally land here?hw will i convince her?hw wil i go abt itmy brain wz just shaking as if they were frying pop-corn on my headgush! God plz help me ooooo…………….

Next Episode

The First Day I Toast A Girl - S01 E02 (Story Episode)

What's your rating?
0
{{ratingsCount}} Votes


Related Stories
His sexual addiction - S01 E36
Story | 1 day ago

His sexual addiction - S01 E36

A Mother
Story | 1 day ago

A Mother's Seduction - S01 E04

A Mother
Story | 1 day ago

A Mother's Seduction - S01 E03

A Mother
Story | 1 day ago

A Mother's Seduction - S01 E02