Legendary Toto - S01 E17 (Story Episode)

Story 3 years ago

Legendary Toto - S01 E17 (Story Episode)

Read Story: SEASON 1 EPISODE 17

Subtitle – please share abeg

Me: Sandra, wetin all this rubbish mean naw??

Sandra:[grind her arse on my crotch area] wetin una think say E mean??

Me: stand up abegi!

Sandra: [licked her lips] you wan make I stand up but una no push me, you wan make I stand up but una p---k don dey sta…

Me: shut up and stand up.

Truly my di*ck have stand at attention, but with the way I yelled the thing juss bow down.


As E bow down laikdis em just boost my Mora…

Sandra: huncle why una dey do laik 1day pikin ehnnn??

Me: [pushed her] I said get up did you?? now out!

Sandra:[crying] na me una push laikdat, no worry I go show una…

She got up and stormed out, I looked at the other corpers they had an expression less face, except Lucy wey dey smile like restaurant rat

Lucy: correct Oga Marve, correct I like how you do am

Purity: eeehya, Lucy shey una know say na first time I meet una I don know say nothing dey una brain box

Faith: kai purity na true talk be dat, this babe na crayfish brain dey em head

Purity: come, E be like say un no know the girl??

Faith: help me ask am so

Lucy: hey hey hey em don do abeg no do landlord meeting Untop my head

Faith: shuu, na who off generator wey dey shine

Purity: na Lucy oo!

I stood up and went to Sandra’s class to look for her but I was told that she left class few minutes ago.


I hope say I have not match snake tail sha, coz every new day for me na brand new wahala…

I left school to prepare for Legendary, but E be laiksay dem dey follow me from school..


Them no let me dress at all them juss dey rush me say make I do qui qui.


I followed them and we land for one uncompleted building the place too dey deserted, infact one could easily talk say my ancestors wey don die dey come here to play tennis.


Coz one human being laikdis I no see.


We entered the building and we met few more people.


They introduced me to the rest and we all sat down.


Out of nowhere na so one rugged guy enter infact if una no look am well una go think say em don dey mad since 1601.


Them hail am small before em unpack his bag MEHN different kind of guns axe and knife na em dey there.

I shook immediately, them caution me while I quickly hol body I cannor comman die young.


They shared one black cloth between themselves them give me one sha, but the smell dey dey the cloth body fit kill one grown agric fowl.


We wait a little before we swing into action.


It’s one chief house, the man geh money buh na original mopol em too dey stingy.


The position wey we catch am seff gann, em dey knack em wife while dah idiot too dey shout like hausa cow.


I wonder how em dey enjoy am seff.

We do our job and moved out of the house we no walk reach 5 metres when we heard HOLLANDIA!

And this na my first time oooo

Baba God why me??

Previous Episode

Legendary Toto - S01 E16 (Story Episode)

Next Episode

Legendary Toto - S01 E18 (Story Episode)

What's your rating?
0
{{ratingsCount}} Votes


Related Stories
The Persistent Doggy - S01  E05
Story | 2 days ago

The Persistent Doggy - S01 E05

The Persistent Doggy - S01  E04
Story | 2 days ago

The Persistent Doggy - S01 E04

The Persistent Doggy - S01  E03
Story | 2 days ago

The Persistent Doggy - S01 E03

The Persistent Doggy - S01  E02
Story | 2 days ago

The Persistent Doggy - S01 E02