Legendary Toto - S01 E16 (Story Episode)

Story 3 years ago

Legendary Toto - S01 E16 (Story Episode)

Read Story: SEASON 1 EPISODE 16

Subtitle – please share…

Legendary – [smiled] teacher, teacher. I no come here to do any familiarity na answer I come collect.

Me: abe..g make w…e w…e go in.. inside…de fess naw

Legendary:[thundered] I say I want my answer naw naw

Me:[crying] abeg na only my Mana I get abeggg

Legendary: how dah one take consine me? see ehn dey get ready we geh one place wey we go go tommorow shey you grab??

Me:[nodded] I go tr…y

Legendary: na you sabi dah one I juss come tell you shikena!

I watched them as they all walk away, I just stand laikdat thinking why my life is so complicated right now.


I’ve been jobless for years, now we be say I don dey find job to the extent that I was tagged with the name jobless handsome.


Now that I’ve found a job na wahala upon wahala.

[Up next on Jëllöf Writes, THE CEO IS HER BODYGUARD]

I looked around to see if anyone is watching coz I no trust all this our community reporters their joblessness carry degree for hand.

I went into my room and settled down E no tey before them bring light I thank baba God oo E remain small before we see hen yanshh.

The normal Up Nepa slogan rented the air so I went into the bathroom and took a cool and refreshing bath, I wore a simple cloth and went outside to pulp the water.


I walked into my room again before I heard knocks they no even wait for me before they came inside na my best friends E don tey wey we gather roll.

Simon: ahhhhhh guy man! Una just forget person

Me: abeg no vex jharey

Paul: no mind an emm don become teacher emm go dey do levels naa

Me: ahhhhhh no be laikdat oo ah swear.

I quickly went out and bought them chilled drinks.


We have fun oo and rewind our past sha.


Then gbammm the legendary matter popped into my medullar oblagantar [abeg lemme E dey do laik say make I dropped a banger]

Me: emm Timo, Paul and Simon I have a problem

Timo: this one wey you dey speak grammar hope say una ancestors no swallow Cutlass again??

Me: ah ah no reasyam laikdat they matter hard gan oo

Paul: Oya fire…

I explained everything to them level by level grade by grade

Timo: so na Toto and busybody carry you for problem

Simon:[breaks silence] but wait Marve when you start to dey do this kind sh*it naw??

Me: wetin I dey talk wetin you dey talk?? na solution I need, no be lashing…

Timo: no yawa naw we go find solution no fear.

We talk talk and talk like say tomorrow nodey before they left…

I got to school the next day to see a new face in the staff room, I later new it was the woman who gave birth.


So I packed my belongings and share a seat with one of the female corper the seat can take up to 4 people sha so I was was comfortable.


I arranged myself before I knew I was in the midst of ladies…


The corper I share seat with is a very beautiful lady with an oval face and a full lips her body structure dey mind blowing… Well, her name is purity sha…
I relaxed and was chatting with her when another corper came , we chatted about so many things, I never knew they thought I was a corper as well which I declined.


I told them about my University days, my stay in camp and others when the conversation turned.

Corper faith: Bros you know say fine well well

Me: thanks

I replied faintly I no want another wahala.

Faith: ah swear I no care if you can be my boyfr…

Purity: shut up Fai..th

Faith: hey lagos color warn una seff oo

Corper Lucy: who know like better thing??


Abeg make the two of in shut up jhoor na me fit the fine nigga…

Purity: shut up dia, see who no like better thing to

Then boooom Sandra burst enter out of nowhere she no greet at all she just waka come my side the next thing I know is that I felt her arse on my laps…


The corpers were just looking like a decade mumu

Purity, Faith, Lucy: Sandra!!

Sandra: wetin do all of una?? you swallow your village people microphone??

Ghen! Ghen!!

Previous Episode

Legendary Toto - S01 E15 (Story Episode)

Next Episode

Legendary Toto - S01 E17 (Story Episode)

What's your rating?
0
{{ratingsCount}} Votes


Related Stories
The Persistent Doggy - S01  E05
Story | 20 hours ago

The Persistent Doggy - S01 E05

The Persistent Doggy - S01  E04
Story | 20 hours ago

The Persistent Doggy - S01 E04

The Persistent Doggy - S01  E03
Story | 20 hours ago

The Persistent Doggy - S01 E03

The Persistent Doggy - S01  E02
Story | 20 hours ago

The Persistent Doggy - S01 E02