Adventure with aunty caro - S03 E10 (Story Episode)

Story 4 years ago

Adventure with aunty caro - S03 E10 (Story Episode)

Read Story: SEASON 3 EPISODE 10

I got to the venue around 7:30am kit up in my red Airmax nike boot, black Crazy jean, a red Polo shirt and a Black jean Face cap, I fell the swag is not hundred percent if I don’t go with My Fake gold like chain my mum present to me on my last birthday, “mummy sorry for calling the chain fake gold”, Why I so much love the chain is the dangling cross pendant attached to it.


The exam is schedule to start 9,but I gats to get there early because my own mission is not just coming for the exam..


As you all don sabi say I wan file divorce for all my queens, so as omor boiz king wey I be, my people no go happy if I dey queenless… and this post utme exam present its self to be the the perfect opportunity..


I just siddon for one corner dey observe all everything dey go, I don dey see people dey stand two two, one boy one girl, I don dey map out how I go carry out my own mission too, but all the babe wey don dey show up since, none qualify to be all this people that do follow princess.


And me am looking for a queen, I just siddon for one corner dey para, and I don discharge ifeoma make she no spoil my parol, on to say I for dey use am kill boredom..


The thing even vex me so tey I no say time don commot, na when one girl con tap me ask wetin be time, nah in I sabi say 10 don pass, and dem idiot say if you reach venue before 9 exam don forfeit for you ten don knack we neva see water not to talk of seeing blood..

Previous Episode

Adventure With Aunty Caro - S03 E09 (Story Episode)

What's your rating?
0
{{ratingsCount}} Votes


Related Stories
Enchanted - S03 E24
Story | 2 months ago

Enchanted - S03 E24

Enchanted - S03 E23
Story | 2 months ago

Enchanted - S03 E23

Enchanted - S03 E22
Story | 2 months ago

Enchanted - S03 E22

Enchanted - S03 E21
Story | 2 months ago

Enchanted - S03 E21