Must Read: Oga Titus [completed] Season 1

Season 7 years ago

Must Read: Oga Titus [completed] Season 1

Finally the long anticipated story has arrived,do your own part by always encouraging me.


Thanks fans and God bless u All..


Part 1…

Titus:Chai,Chinedu…Iyaf suffer,just imagine which kind life be dis one…Shey na dis vulcanizer work I go do die?
Chinedu:No talk like dat,no talk am..God dey,he go carry us go up
Titus:Which time dat time go come.
Chinedu:Just be patient, wait for Gods time
Titus:Oooh be patient be patient, dats why I like Olamide..He say I no get patient and I no want the bone..So forget this patient tin you dey tell me.
Chinedu:Na you dey talk o,if God do am now even you sef go shock
Titus:Okay o,I hear you… Oya go answer customer
Chinedu:You no fit go?After you wan make am abi
Titus:Abeg just free me..
(Chinedu went to answer the customer)
Chinedu:Madam, good afternoon
Madam:Afternoon, what’s wrong with your friend?
Chinedu:Hmmmm..hmmm,
Madam:Are you afraid?
Chinedu: No ma o
Madam:So speak what’s wrong?
Chinedu: He’s hungry..We are hungry
Madam:Rili?! Is dat why he’s face is like that?
Chinedu:Madam,haven’t you heard that a hungry man is an angry man
Madam:Is true,you are right
(Titus coming towards them)
Titus:Come o,I no understand you Chinedu.Na work you come do abi na talk you com talk ehn?


Chinedu: Me and her dey talk price
Titus:Na price una dey talk siiinceee..Wetin be the work she wan do,na pumping of tire abi na patching
Chinedu: The two both of them join together
Titus:Chi…Chinedu, the two both of them together??Who teach you English
Chinedu: Okay,teacher Titus correct me na
Titus:It is errrrm…errrm…
Chinedu: Oya na,nwa teacher
Titus:Calm down, am trying to combinate my sentence wella…It is the two of them altogether join.
Chinedu:I know say you go know am
Madam: The both of you are just so funny
Chinedu: We are not comedy
Titus:Ah Chinedu, no be comedy, its joker.We are not joker
Chinedu: Eeh you go join am to become comedy joker


Titus:E be like say we go add ‘s’ to become ‘comedy jokers’ abi
Chinedu: Yea,you are correct
Madam: (Laughing hard) the both of you will not kill me with laugh,oya go to the boot and take the tire. I will come in the evening for it.. Take this money too (giving them 200n)just buy snacks its not money for your job. I will give you that when I come later.


Chinedu: Okay ma..Oya Titus go carry the carry the tire
Titus:Thunder fire you, you dey crase?You see say hunger wan kill me for here,you better go carry am.Bring the money make I go buy garri and groundnut.(collecting the money)
Madam: (laughing) both of you ehn
Chinedu took the tire out and bade the woman bye.

Episodes
Must Read: Oga Titus - Season 1 - Episode 19
episode | 7 years ago

Must Read: Oga Titus - Season 1 - Episode 19

Must Read: Oga Titus - Season 1 - Episode 18
episode | 7 years ago

Must Read: Oga Titus - Season 1 - Episode 18

Must Read: Oga Titus - Season 1 - Episode 17
episode | 7 years ago

Must Read: Oga Titus - Season 1 - Episode 17

Must Read: Oga Titus - Season 1 - Episode 16
episode | 7 years ago

Must Read: Oga Titus - Season 1 - Episode 16

Must Read: Oga Titus - Season 1 - Episode 15
episode | 7 years ago

Must Read: Oga Titus - Season 1 - Episode 15

Must Read: Oga Titus - Season 1 - Episode 14
episode | 7 years ago

Must Read: Oga Titus - Season 1 - Episode 14

Must Read: Oga Titus - Season 1 - Episode 13
episode | 7 years ago

Must Read: Oga Titus - Season 1 - Episode 13

Must Read: Oga Titus - Season 1 - Episode 12
episode | 7 years ago

Must Read: Oga Titus - Season 1 - Episode 12

Must Read: Oga Titus - Season 1 - Episode 11
episode | 7 years ago

Must Read: Oga Titus - Season 1 - Episode 11

Must Read: Oga Titus - Season 1 - Episode 10
episode | 7 years ago

Must Read: Oga Titus - Season 1 - Episode 10

Must Read: Oga Titus - Season 1 - Episode 9
episode | 7 years ago

Must Read: Oga Titus - Season 1 - Episode 9

Must Read: Oga Titus - Season 1 - Episode 8
episode | 7 years ago

Must Read: Oga Titus - Season 1 - Episode 8

Must Read: Oga Titus - Season 1 - Episode 7
episode | 7 years ago

Must Read: Oga Titus - Season 1 - Episode 7

Must Read: Oga Titus - Season 1 - Episode 6
episode | 7 years ago

Must Read: Oga Titus - Season 1 - Episode 6

Must Read: Oga Titus - Season 1 - Episode 5
episode | 7 years ago

Must Read: Oga Titus - Season 1 - Episode 5

Must Read: Oga Titus - Season 1 - Episode 4
episode | 7 years ago

Must Read: Oga Titus - Season 1 - Episode 4

Must Read: Oga Titus - Season 1 - Episode 3
episode | 7 years ago

Must Read: Oga Titus - Season 1 - Episode 3

Must Read: Oga Titus - Season 1 - Episode 2
episode | 7 years ago

Must Read: Oga Titus - Season 1 - Episode 2

Must Read: Oga Titus - Season 1 - Episode 1
episode | 7 years ago

Must Read: Oga Titus - Season 1 - Episode 1