Story: Brouhaha In The House Of God (16 +) Season 1

Season 8 years ago

Story: Brouhaha In The House Of God (16 +) Season 1

Me and my friend Austin coming back from school after a notorious exam.
Me: guy where them put you na i nor even see your signboard OR breaklight self.
Austine: omo na ss3 class them carry us go oh, and na that wicked chuks be our supervisor.
Me: chai see punishment, that means no show for una side be that oh.
Austine: no show at all the exam worse pass jamb self, the thing really hard, na where you dey self.
Me: i dey multipurpose na.
Austine: see luck oh, there wey people many, them nor go even know who dey do expo.
Me: na so oh, even me expo wey i write for my sleepers all of them clean, na person book i tear commot oh.
Austine: wicked boy, but you dey mumu oh, you nor know say the thing go clean before?
Me: i nor reason go there at all, abeg make we waka fast i get choir practice today.
Austine: that una choir wey una dey Bleeping Bleeping each other so.
Me: thuunder fire that your mouth, which kind Bleeping Bleeping be that.
Austine: hahaha even i hear say una choir master dey Bleep two of una girls.
Me: na lie joor, na rumous, all those people wey dey carry fake fake rumous waka na God go punish them.
We continue trekking, our school is very far from our house, e take us 50 minutes from our house to school, sometimes i do get free bike base on say my mama na nurse and they know her for that community well well, meanwhile i be choir member for one anglican church, and we get beautiful girls with big hips ?.

I got home exactly 4:00pm, our house dey opposite hospital wey my mummy they work, na primary health care government hospital, i open door enter house saw my elder brother cactus im senior me with 3 years i greet, i drop my bag and check pot omo nothing dey pot, i enter room carry 50 naira from container, i went outside to buy head of fish, i came back and use the fish to sama garri, after eating i went straight to my bed to sleep at least i have like one hour left before the choir practice start, so i decided to sleep, as i they put my head for pillow i see my brother they carry cuttlass and bag.
Me: bros you wan enter farm this evening?
Cactus: which farm, i wan go river go kill fish.
Me: them don put chemical for river?
Cactus: they there dey sleep na.
Me: chai na im you nor tell me since, only you wan just go abi?
Cactus: na just now them call me self na frank call me say them don put gamali 20 for river oh.

Oboy no more choir practice again oh, i got up quickly and prepare myself to go hunting i took one fitter, one cuttlas and big bag,.
The river is not too far, na our backyard e dey, infact na only we and our neighbour dey go the river go baf because na only we they that compound, na Jehovah Witneses them be, as we reach there omo come see people, some stand for bank of the river they watch people wey they use cuttlass smash fish head, so i leave my brother for there and head straight to down of the river, they say na the down side the fish they pass, very dark spot and also very deep, i crossed to the other side and enter inside the deep river wey reach me for belle, standing at the center of big sea, holding my cuttlass ready for ultimate battle between me and fish with the help of chemical, then i heard big smash at my back, i turn around and saw my big neighbour Felix, im senior me with 10 years or so me i be small pikin, im they put one small fish for bag.
bros felix: na you dey here?
Me: yes bros, good evening.
Felix: you nor dey fear oh see as only you just stand for this rugged area.
Me: ha nothing to fear na, so far the chemical they work nothing go happen.
So two of us stay middle of the river dey kill fish, i saw one electric fish not too big, i cut the head and use filter to put it inside my bag, i caught alot of fish before the unusual happen something i will never forget in a hurry.

Episodes
Story: Brouhaha In The House Of God (16 +) - Season 1 - Episode 19
episode | 8 years ago

Story: Brouhaha In The House Of God (16 +) - Season 1 - Episode 19

Story: Brouhaha In The House Of God (16 +) - Season 1 - Episode 18
episode | 8 years ago

Story: Brouhaha In The House Of God (16 +) - Season 1 - Episode 18

Story: Brouhaha In The House Of God (16 +) - Season 1 - Episode 17
episode | 8 years ago

Story: Brouhaha In The House Of God (16 +) - Season 1 - Episode 17

Story: Brouhaha In The House Of God (16 +) - Season 1 - Episode 16
episode | 8 years ago

Story: Brouhaha In The House Of God (16 +) - Season 1 - Episode 16

Story: Brouhaha In The House Of God (16 +) - Season 1 - Episode 15
episode | 8 years ago

Story: Brouhaha In The House Of God (16 +) - Season 1 - Episode 15

Story: Brouhaha In The House Of God (16 +) - Season 1 - Episode 14
episode | 8 years ago

Story: Brouhaha In The House Of God (16 +) - Season 1 - Episode 14

Story: Brouhaha In The House Of God (16 +) - Season 1 - Episode 13
episode | 8 years ago

Story: Brouhaha In The House Of God (16 +) - Season 1 - Episode 13

Story: Brouhaha In The House Of God (16 +) - Season 1 - Episode 12
episode | 8 years ago

Story: Brouhaha In The House Of God (16 +) - Season 1 - Episode 12

Story: Brouhaha In The House Of God (16 +) - Season 1 - Episode 11
episode | 8 years ago

Story: Brouhaha In The House Of God (16 +) - Season 1 - Episode 11

Story: Brouhaha In The House Of God (16 +) - Season 1 - Episode 10
episode | 8 years ago

Story: Brouhaha In The House Of God (16 +) - Season 1 - Episode 10

Story: Brouhaha In The House Of God (16 +) - Season 1 - Episode 9
episode | 8 years ago

Story: Brouhaha In The House Of God (16 +) - Season 1 - Episode 9

Brouhaha In The House Of God (16 +) - Season 1 - Episode 8
episode | 8 years ago

Brouhaha In The House Of God (16 +) - Season 1 - Episode 8

Brouhaha In The House Of God (16 +) - Season 1 - Episode 7
episode | 8 years ago

Brouhaha In The House Of God (16 +) - Season 1 - Episode 7

Brouhaha In The House Of God (16 +) - Season 1 - Episode 6
episode | 8 years ago

Brouhaha In The House Of God (16 +) - Season 1 - Episode 6

Brouhaha In The House Of God (16 +) - Season 1 - Episode 5
episode | 8 years ago

Brouhaha In The House Of God (16 +) - Season 1 - Episode 5

Brouhaha In The House Of God (16 +) - Season 1 - Episode 4
episode | 8 years ago

Brouhaha In The House Of God (16 +) - Season 1 - Episode 4

Brouhaha In The House Of God (16 +) - Season 1 - Episode 3
episode | 8 years ago

Brouhaha In The House Of God (16 +) - Season 1 - Episode 3

Brouhaha In The House Of God (16 +) - Season 1 - Episode 2
episode | 8 years ago

Brouhaha In The House Of God (16 +) - Season 1 - Episode 2

Brouhaha In The House Of God (16 +) - Season 1 - Episode 1
episode | 8 years ago

Brouhaha In The House Of God (16 +) - Season 1 - Episode 1