The inter-house sport competition(Full Story) - Season 1 - Episode 4

Episode 6 years ago

The inter-house sport competition(Full Story) - Season 1 - Episode 4

☆☆
I turned and saw my igbo(INDIAN HEMP)Mates including Tbrown
_____ _____

Me:::
(In slangs) Oboy na wetin dey sup na? na were una dey baground?


Tbrown:::
We dey pake for ur area na we think say u dey bleep the corper


Me:::
We kind parol u yarn like this? Even if i dey bleep her na ur babe?

**head sparking**Infact that igbo when we for high today i don cease am nobody go high again

Tbrown:::Aboby e never reach like that na abeg

**Kneeling down**

[b]Me:::
Oya no lele i dey come make i go bring am from house.
_________________________
////////////
_________________

I got home and carry my father’s army uniform yea my father is a retired soldier go to my wardrobe and packed the igbo put them inside my flexy bag and zoomed off to school.

I met my friends and we high to our satisfaction before goinq to meet our house members

Previous Episode

The Inter-house Sport Competition(Full Story) - Season 1 - Episode 3

Next Episode

The Inter-house Sport Competition(Full Story) - Season 1 - Episode 5

What's your rating?
0
{{ratingsCount}} Votes


Related episodes
Skinny Girl in Transit Season 1 Episode 2
episode | 5 years ago

Skinny Girl in Transit Season 1 Episode 2

Skinny Girl in Transit Season 1 Episode 1
episode | 5 years ago

Skinny Girl in Transit Season 1 Episode 1

My Flatmates Season 1 Episode 1
episode | 5 years ago

My Flatmates Season 1 Episode 1

TV Series: Professor Johnbull Season 4, Episode 2 (Campus Marriage)
episode | 6 years ago

TV Series: Professor Johnbull Season 4, Episode 2 (Campus Marriage)