Must Read: Ibo Boy Wey Like Yoruba

Episode 6 years ago

Must Read: Ibo Boy Wey Like Yoruba

“guy i see Ojiga wear one of ur jeans oh, na u give am?” Ilorin asked as we sat in Angom’s room waiting for Angom to finish wrapping the dried Cow s’hit, “no be me give am oh” i yelled. “so na him thief that my trouser wey i dey find since, that guy na f’ool oh” i said. “no mind that boy, him get first class for thiefiology, see how him take move that laptop and phone comot for Osupa shop and him no comot for the shop throughout” Angom said. “na him guys wey him send text make dem come, na dem move am na” Ilorin added.

Now it was time; the time we were all waiting for. Time to have a taste of the “tantalizing” dried Cow s’hit, so i tot.

Angom took the smallest wrap, “bad boy, u wey u don smoke Cow S’hit before, u carry the small one abi? So that me and Ilorin go run mad abi?” I tot, as i quickly grabbed the smaller leaving Ilorin with a Jumbo that was as huge as the combination of that of Me and Angom.

Angom started first, and he beckoned on us to start smoking ours. Angom puffed, and a huge smoke clouded the room. I saw that Angom was enjoying it so i took my first drag in.

“yeeeeeeeh!!, pepper dey dis thing oh” i cried out. “nahim make am make sense na” Angom said. Just then, i saw that Ilorin had gone half way through his Jumbo, “dis Ilorin get mind oh, see as him don almost finish him own, abi the thing no dey high am?” i tot, not knowing i was wrong.

I couldn’t smoke half of my wrap, i was already seeing stars, what i was seeing looked more like birds than stars. Suddenly Ilorin yelled, “yeeeeeeh!! Flow see fire for your head oh”, “where the fire?” i asked touching my head, “see am na, e go burn enter ur face oh” Ilorin said pointing at my head. “u don dey kolo oh, i dey talk say plenty bird dey fly for dis room, u dey talk say fire dey my head” i responded. I stood up chasing the imaginary birds. Angom was laughing beyond control, “mumu, u dey laf abi, u no go stand up make we catch all this plenty bird wey dey fly for ur room?” i said. He continued laughing, it seemed to me that he was normal with the way he was laughing at me and Ilorin.

I suddenly saw Ilorin unclothing himself to n’a’kedness, “dis one don mad oh, make una hold am make him no enter road oh” i said, not knowing my madness was more than Ilorin’s. “Sammy oh!! Kelvin oh!! Sammy oh!! Make una bring water oh!! Flow and Ilorin don mad oh!!” Angom shouted.

And……………………………….. The last thing i remembered was that a bucket of water was poured on my head and i fell to the ground.

Previous Episode

Must Read: Ibo Boy Wey Like Yoruba

Next Episode

Must Read: Ibo Boy Wey Like Yoruba

What's your rating?
0
{{ratingsCount}} Votes


Related episodes
Black Spot S02E07 - Like a dog
episode | 4 years ago

Black Spot S02E07 - Like a dog

Watchmen S01E04 - If You Don’t Like My Story, Write Your Own
episode | 4 years ago

Watchmen S01E04 - If You Don’t Like My Story, Write Your Own

Bob Hearts S01E07 - Tough Like a Laundromat Washing Machine
episode | 4 years ago

Bob Hearts S01E07 - Tough Like a Laundromat Washing Machine

Kids Say the Darndest Things 2019 S01E05 - Marriage Seems Like a Huge Commitment
episode | 4 years ago

Kids Say the Darndest Things 2019 S01E05 - Marriage Seems Like a Huge Commitment