Must Read: My Encounter With A JW Quiz (Jehovah Witness) - Season 1 - Episode 16

Episode 7 years ago

Must Read: My Encounter With A JW Quiz (Jehovah Witness) - Season 1 - Episode 16

It was not until 6pm when I came back, I met Debby watching a
movie while my guy was inside sleeping……I moved towards
Debby
Debby:abeg leave me jare…….sebi I no mean anytyn 2u again
Me:am so sprry dear, didnt know I will be long like dis
Debby:na so una dey do, after una don see wetyn una want, una
go com dey behave anyhw
Me:no be so jare…….



Debby:no b so den hw……no worry now……..but Its not fair the
way u are treating me oooo
Me:which way now….pls stop it (now furious)
Debby:after I gave my evrytyn 2u….u alone and after getting all
wat u want den I now become someone that you will leave at
home and go out
Me:which 1 b all dis one now……said am sorry or wat do u want
again abi u want to tell me am the only one bleeping u?
Debby:burst into tears…………if u are not the only one then who
else? Who else snakie? I gave evrytyn to u….u are the only one
thats seeing my body…I swear with evrytyn on me, no any other
guy but u…..now you are asking if you are the only guy am
bleeping, wat do u take me 4? A Sluut that sleeps around or what?
Me:I dont know oo….all I asked is a question, pls I want to go
out….just say lemme come and meet you so that you wont be
staying for long…….pls wipe your tears, lets go….we will talk
about all this later abeg…..




I was already moving close to the door while saying this, she
stood up and follow me and I dropped her at the bus stop…….I
came back home and my guy was already in the sitting room…
My guy: o boy, omo debby yi lo paro ju lafrica ooooo
Me:hw far? Any luck…….
My guy:she drop pass ooooo
Me:ehn ehn…..wa gbayi padi mi, hw u take do am……



My guy:ise omoyen o nira rara (she’s not soo hard)…….I just
put 1 1 together enter her head
Me:wa sere padi mi
My guy:as we dey drink go now…..I just move close to her start
to dey yarn am say na ever since dat morning wey I carry una I
don dey eye her……and I believe I will treat her well better than
you……….I commented her beauty and evrytyn…..wetyn kill her
off na when I flash her sone change…..



Me:ehn ehn…..she too like money, like hw much u com flash
her…
My guy:just 5k ooooo…..I com promise her say I go give her
more and treat her well……when she no still wan gree, I come
tell her say wether she no say na babe u go see or not….say e
fit b say u go enjoy ursef with another lady com dey lie
Me:she no ask u abt folake ni…..
My guy:told her to forget about that one as I better pass u wey
dey treat her anyhw….say u no value her but me ready to value
her more
Me:ehn ehn….


My guy:like play like play, the talk enter her head, I no even
know say she go throw pass gimme but the pass sure die……na
through pass……
Me:na suruuuuuuu pass she give u
My guy:as in ehn…..but that babe don dey pass itire road ooooo,
she don dey almost reach oshodi apapa express way…..
Me:u can imagine wetyn she still dey follow me yarn on top
dat……..
My guy:dat babe na confirm ashi jare…..I go chop my own till I
tire and pass her to someone else b dat……..
Me:padi, enjoy ursef ooooo……atleast I don will something for u
from my property b dat…….I no b stingyco now….



My guy:na dis kind tyn we dey talk ni……abeg make I go home
jare, go prepare 4 2moro’s work….
Me:u no go pay me b4 u go? Atleast I don give u my babe bleep
FOC…..
My guy:the 5k, wey I give ur wife nko? Dat one don reach una
abeg
Me:baba weyrey…..till tomorrow abeg.
My guy left and that was how I handed over debby to my
guy……I talk to zainab later in d night and it was a surprise
when she said…..
Zainab:snakie, olorun nbo, u b bad guy
Me:wetyn I do now…..
Zainab:u want tell me say u no purposely pass debby 2 ur friend
Me:lolzzz…..wetyn make I do now….we will talk abt dat wen we
c nxt weekend pls

Previous Episode

Must Read: My Encounter With A JW Quiz (Jehovah Witness) - Season 1 - Episode 15

Next Episode

Must Read: My Encounter With A JW Quiz (Jehovah Witness) - Season 1 - Episode 17

What's your rating?
0
{{ratingsCount}} Votes


Related episodes
Skinny Girl in Transit Season 1 Episode 2
episode | 5 years ago

Skinny Girl in Transit Season 1 Episode 2

Skinny Girl in Transit Season 1 Episode 1
episode | 5 years ago

Skinny Girl in Transit Season 1 Episode 1

My Flatmates Season 1 Episode 1
episode | 5 years ago

My Flatmates Season 1 Episode 1

TV Series: Professor Johnbull Season 4, Episode 2 (Campus Marriage)
episode | 6 years ago

TV Series: Professor Johnbull Season 4, Episode 2 (Campus Marriage)