"Allow ads" and Popups to avoid redirection of your browsers.

Must Read: Confessions Of A Rough, RuggedAnd Raw 9ja Guy - Season 1 - Episode 65

Episode 7 years ago

Must Read: Confessions Of A Rough, RuggedAnd Raw 9ja Guy - Season 1 - Episode 65

”Master!,
Capo wey dey game” I
thundered, as soon as Chuks
picked the call,
”Rugged you my Manche”
”Capo wey dey waan the place,
dem know dem?, dia mama left
ear” i thundered, hailing Chuks in
respect you”,
”D, i say Rugged you dia” he
thundered back in return,
”Baba i dove oooo” i said,
”Rugged you dia, wetin dey
happen?” he asked,
”your boy loyal ooo, Capo howfar
about the sly runs nah, shey we
still dey play am dis weekend?” i
asked,
”you suppose don dey ok before
saturday nah, come see me dis
evening first sha” he said,
”Baba, abeg i use God beg you,
make e be tomorrow abeg, dat
Babe, dat Oyibo babe wey cos
matters arising on saturday dey
show dis evening oo i swear” i
explained,
He started laughing,
“Choi, dat pu$$¥ go collect today
livvve, nah to dey give am remain
oo, bad guy, the t¤t¤ must pay”
he said,
I couldnt help myself, i laughed
so uncontrollably, that it took me
a while to reply,
”Baba i no fit laugh abeg, if she
comot here on time, i go show,
but if not nah tomorrow evening
your Boy go show ooo” i said,
” mak sure say you Fu*

Previous Episode

Must Read: Confessions Of A Rough, RuggedAnd Raw 9ja Guy - Season 1 - Episode 64

Next Episode

Must Read: Confessions Of A Rough, RuggedAnd Raw 9ja Guy - Season 1 - Episode 66

What's your rating?
0
{{ratingsCount}} Votes


Related episodes
Skinny Girl in Transit Season 1 Episode 2
episode | 5 years ago

Skinny Girl in Transit Season 1 Episode 2

Skinny Girl in Transit Season 1 Episode 1
episode | 5 years ago

Skinny Girl in Transit Season 1 Episode 1

My Flatmates Season 1 Episode 1
episode | 5 years ago

My Flatmates Season 1 Episode 1

TV Series: Professor Johnbull Season 4, Episode 2 (Campus Marriage)
episode | 6 years ago

TV Series: Professor Johnbull Season 4, Episode 2 (Campus Marriage)