Must Read: How 2go Relationship Landed Me In Psychiatric Home
Must Read: How 2go Relationship Landed Me In Psychiatric Home
hmmn ‘ i have heard all u said ”
” haa “” thank u “”i promise “”
Shh ” i said as i placed my finger on her lips.
Na one move wey i see 4 one tom cruise film i wan use so.I don do a lot of research on s*x and pre intimacy abi na foreplay dem call am during these 3 months.. A lot of romantic movies, wey i watch with the exception of Nigerian films,the thing dey everly work.
i remove my finger.with tears running down her eyes..
Whether na kiss i kiss her, abi na chop i chop her mouth, i no know,it was my first kiss .
i no sure but he be like say i bite her tongue sef as we dey pour spit for each other mouth.
The girl sef bin day suprise as she open mouth just dey look me..
” we will talk more,wen we are thru but for now”” i hope ur husband
” former husband ..
” i smiled !! Ok mumu former husband is not visiting today
” No no..he visits Only on sundays..
” Dats good…i wanna F**K u so hard u will not…i tried to remember the remaining lines from the book wey I read call dirty talks.
that didnt go as planned.
{{comment.anon_name ?? comment.full_name}}
{{timeAgo(comment.date_added)}}
{{comment.body}}
{{subComment.anon_name ?? subComment.full_name}}
{{timeAgo(subComment.date_added)}}
{{subComment.body}}