Must Read: Snake Ladies +18 - Season 1 - Episode 22

Episode 7 years ago

Must Read: Snake Ladies +18 - Season 1 - Episode 22

.
.
We got to the eatery and ordered for food.


Me: *signaling a waitress* wait would you like to eat.
Mama T: anything my dear Idris is going to eat.
Me: ok, bring two plates of rice with chickens and soft drinks.
Waitress: ok, be right back in a minute.


As the waitress left the place, my phone rang immediately.
Me: ah ah, who could be this one na..

I said looking my phone. It was Ayo that was calling me..
Me: my guy, my guy. E be like say party they somewhere oh this one
where you remember me so.
Ayo: na wow for you too o. Why anytime wey i call you you must remind
me of me not calling and checking on you.
Me: na true na.

The waitress came and dropped the food while i was busy looking at
those fresh boobs.
Me: na when be the last time wey you call me.
Ayo: abeg i no dey for this rubbish. I just call to tell you say segun to die.
Me: hahahaha, idiot. Na me you won catch April fool.

Mama T was eating her food slowly while she was watching me keenly.
Ayo: no i swear, forget say today na first of April but believe me,
segun don die. E die yesterday.
Me: eyaa. I no surprise at all because me too i get something wey i
want tell you.
Ayo: wetin be that?
Me: Buhari get twin brother. Na yesterday he see am.
Ayo: you dey mad, i dey tell you serious thing you dey deir dey form
stupidity ba.
Me: mtcheeew, abeg go find another person to catch April fool.

I said and cut the call angrily.
Mama T: whats the matter honey?
Me: can you imagine, Ayo my friend just called telling me that segun is dead.
Mama T: *rolled her eyes feeling uneasy* i guess he has come with his
joke again abeg lets eat.



We ate the food and went to the cashier’s office to pay when mama T
quickly doubled crossed me and paved for the food.

Haba, no problem. Na those kind things i dey like i swear.
We walked back to my car and drove back to our office.
Tobi: *entered my office* abeg tell me the way wey you take they do am.
Me: *looking surprised* do wetin?
Tobi: the way wey you dey make all the boss dey like
Me: hahaha *relaxed in my chair* its very easy?
Tobi: how?
Me: be handsome as me, tall as me and intelligent as me..
Tobi: hahaha, abeg no vex but you know say you carry F9 for everything
wey you talk now?
Me: see this stupid idiot oo, you wey carry A1 how many people don like you.
Tobi: ahhhhh, many if you no know.
Me: abeg commot make i work jare.
Tobi: no problem but one day, this things wey you dey do go back fire.
Me: go back fire for which person head.
Tobi: idiot, na my head e go backfire because na me dey do them abi?
Me: amen oo, he go backfire for your head seven folds.
Tobi: chaii, God help you…
.
.

Previous Episode

Must Read: Snake Ladies +18 - Season 1 - Episode 21

Next Episode

Must Read: Snake Ladies +18 - Season 1 - Episode 23

What's your rating?
0
{{ratingsCount}} Votes


Related episodes
Skinny Girl in Transit Season 1 Episode 2
episode | 5 years ago

Skinny Girl in Transit Season 1 Episode 2

Skinny Girl in Transit Season 1 Episode 1
episode | 5 years ago

Skinny Girl in Transit Season 1 Episode 1

My Flatmates Season 1 Episode 1
episode | 5 years ago

My Flatmates Season 1 Episode 1

TV Series: Professor Johnbull Season 4, Episode 2 (Campus Marriage)
episode | 6 years ago

TV Series: Professor Johnbull Season 4, Episode 2 (Campus Marriage)