Must Read: Adventures Of A Bad

Episode 7 years ago

Must Read: Adventures Of A Bad

I picked my phone and dialed Bayo

me: guy, hello howfa, show for room now, now

bayo: wetin happen? your voice dey shake, shey you never kill Tope? because i know say you dey do crazy tins if you dey vex

me: i no kill am oo… she just faint, she still dey breath sha!

bayo: pour am water
i fetched water and sprinkled on her face and begging her to wake up, my hands were shaking seriously.

me: guy she no wake oo

bayo: shebi u sabi give cpr?

me: yeah! e dey my note

bayo: give am cpr now now!

me: okay!

with shaky hands, i ran and picked my first aid note and opened how to administer cpr. I started carrying out my first rescue mission, still shaking and mumbling some prayers. When it got to the chest compression part, i started doing the chest compression, then mouth to mouth respiration, then chest compression then mouth respiration and she coughed. I was like “oh! Jesus, thank you’ she woke up holding her head asking me what happened. I just told her to relax first. Then she climbed my bed and slept.

she woke up later aroun 2pm and i was sitting beside her on the bed

Tope: hey what happened, i feel weak

Me: seems u fainted

Tope: you could have killed me

Me: but i didn’t
She started telling me she is sorry and i should forgive her. I said no that she should leave my room and she left very sad and depressed. Immediately she left, i slammed the door and sat on the floor and broke down into tears.

I was so in love with her, but i had to let it go.

Bayo came back later around 6pm and we had a little chat later at night

Bayo: guy so you wan kill person pikin today

Me: omor… i no even know wetin enter me

Bayo: how e happen na

Me: i don ask the babe make she go, she con come my side dey beg me con dey kiss me again

Bayo: so na kiss com vex you? Wetin you com do am?

Me: i push am go wall, but e be like say the pushing too hard, she sha hit head for wall com faint… omoh fear grip me like mad

Bayo: *laugh* how fear no go grip person? For hostel…

Me: na da cpr save me ooo

Bayo: guy forget that babe jare… fishes plenty for river na

Me: but i really like that babe mehn

Bayo: forget am… shebi Tiwa still dey ground na?

Me: yeah… but e don tay wey we see

Bayo: contact am, but make i advise you, no fall in love with am, just use am keeShe woke up later aroun 2pm and i was sitting beside her on the bed

Tope: hey what happened, i feel weak

Me: seems u fainted

Tope: you could have killed me

Me: but i didn’t
She started telling me she is sorry and i should forgive her. I said no that she should leave my room and she left very sad and depressed. Immediately she left, i slammed the door and sat on the floor and broke down into tears.

I was so in love with her, but i had to let it go.

Bayo came back later around 6pm and we had a little chat later at night

Bayo: guy so you wan kill person pikin today

Me: omor… i no even know wetin enter me

Bayo: how e happen na

Me: i don ask the babe make she go, she con come my side dey beg me con dey kiss me again

Bayo: so na kiss com vex you? Wetin you com do am?

Me: i push am go wall, but e be like say the pushing too hard, she sha hit head for wall com faint… omoh fear grip me like mad

Bayo: *laugh* how fear no go grip person? For hostel…

Me: na da cpr save me ooo

Bayo: guy forget that babe jare… fishes plenty for river na

Me: but i really like that babe mehn

Bayo: forget am… shebi Tiwa still dey ground na?

Me: yeah… but e don tay wey we see

Bayo: contact am, but make i advise you, no fall in love with am, just use am keep your d*ck alive and active

Me: i go try

Bayo: no p…guy cheer up jhoor, you wan kill yourself because of babe…

Me: okay, thanks bro

Previous Episode

Must Read: Adventures Of A Bad

Next Episode

Must Read: Adventures Of A Bad

What's your rating?
0
{{ratingsCount}} Votes


Related episodes
V Wars S01E04 - Bad as Me
episode | 4 years ago

V Wars S01E04 - Bad as Me

Ghost Adventures S20E02 - Cerro Gordo Ghost Town
episode | 4 years ago

Ghost Adventures S20E02 - Cerro Gordo Ghost Town

Ghost Adventures S20E01 - Albion Castle
episode | 4 years ago

Ghost Adventures S20E01 - Albion Castle

Stumptown S01E05 - Bad Alibis
episode | 4 years ago

Stumptown S01E05 - Bad Alibis