How I Foolishly Wasted 80k At A Night Club (18+) - Season 1 - Episode 10

Episode 7 years ago

How I Foolishly Wasted 80k At A Night Club (18+) - Season 1 - Episode 10

My whole mood was distorted… All d money wey i just dey spend like skales wey e only competition na dangote just dey make me sad…

Instead of me to be happy seeing this girl and her massive waist., they did nothing to pacify my anger….

Despite all the davido, wizkid, Danfo driver, 2shotz and marvelous benji songs the dj was playing and everyone was dancing , the ginger no just dey my body at all..

If i sabi make i for don dey regular jeje…..

The same drinks wey dem dey sell for regular ,na double dem dey sell am for vIP..

I drop 40k use am buy hennesy for there again…Buy cigar join for the girl…

As she dey rock me, dey give me lap dance,
shior…. Nothing move me….. Na how i go take carry the babe go house , tear my money comot her body dey my mind..

She dey smoke, na so she dey gulp the henessy,… All the other fine ladies wey i suppose to dey follow dance and reason, chance no dey to do am…

I just couldnt wait till around that 3 or 3 30am make we comot the club go my house. Make she con do my all the things she promised me for chat, na only that one fit quench my anger naw..

All these lap dance and smoke wey she dey puff for my eye….
Otubante ni oo…

Around 2 50am that i was about informing her to get ready as we may start leaving, na him noise and shouts fill the whole club…
Wetin happen ?

i sha noticed people hailing and shouting as it seems a nigerian artist had just entered the club..

I was just hearing whispers of ” its small doctor., omo na small doctor …oo

Previous Episode

How I Foolishly Wasted 80k At A Night Club (18+) - Season 1 - Episode 9

Next Episode

How I Foolishly Wasted 80k At A Night Club (18+) - Season 1 - Episode 11

What's your rating?
0
{{ratingsCount}} Votes


Related episodes
Skinny Girl in Transit Season 1 Episode 2
episode | 5 years ago

Skinny Girl in Transit Season 1 Episode 2

Skinny Girl in Transit Season 1 Episode 1
episode | 5 years ago

Skinny Girl in Transit Season 1 Episode 1

My Flatmates Season 1 Episode 1
episode | 5 years ago

My Flatmates Season 1 Episode 1

TV Series: Professor Johnbull Season 4, Episode 2 (Campus Marriage)
episode | 6 years ago

TV Series: Professor Johnbull Season 4, Episode 2 (Campus Marriage)