Story: Adanna!!! (18+) - Season 1 - Episode 24

Episode 8 years ago

Story: Adanna!!! (18+) - Season 1 - Episode 24

As she see say i dey look her, she quickly remove her hand and run inside her room and slam the door, lol, na why she dey run na, she for come meet me make i find one BF for her instead of her to use me na, i finish my bath, went inside my room and bury my head in my pillow, i hope no nightmare today, i thought as i sleep like a baby and start snoring like johnsown1, tommorrow is another day.
I woke up to see a bright and wonderful morning, today na sunday oh, make i ready make i dey church, no no no, wetin i dey go church go do, no bi to pray for guidance, since adanna don dey guard me already i dont need another protector, i brush my teeth and took my bath, relax on my bed waiting for night to reach so that i will go visit the love of my life, since light dey make i just dey watch film, i select one movie from my table and start watching on my laptop, titled “memoir of an invisible man” that film don tey sha, is about one man wey something happen to, then im come turn invisible, he can see, feel and touch things but you cant see him, but you can hear him, at last him and the girl of his dream later dey together, but i wonder how them go dey fucck, invisible J0yst!ck go dey enter visible pussi, the girl no go dey see the thing but she go dey feel am, maybe we need to ask cherrybrown because i believe she go don experience am before, i continue watching my film till afternoon wey hungry don dey samma my belle and the worms in my stomach start crying, well i on my stove and cook indomie, i went outside and bought 2 egg, (me i nor dey eat indomie like that oh, obstacle must dey) i cook the indomie finish samma am for my belle, i relax again continue to dey watch my film, after 30minutes somebody knock on my door, i went to the door and ask.
Me: who is that?
Is me favor, open up.

Na wetin this girl dey find self, i pass her side just now, her room dey look, abeg make i tell her say i get visitor make she dey go joor, i opened the door and i saw what baffle me, a beautiful girl with short jean skirt, that cover only her butt0ckz, leaving her fine fresh lap expose, she wore a handless shirt also like that shirt wey that girl wear from kcee fine face video, with no bra, if una see as her b0s0m pump comeout ehh, chai omo today na today oh,.
Favor: good afternoon
i didnt hear her greet because my eye was busy scanning her from head to toe,
favor: hellooooo, she said using her hand to wave me,
me: yeah good afternoon, how are you?
Favor: am fine dear, can i come in
me: of course come inside,.
i found myself saying, she catwalk in as i look her backside, she really sabi shake am like that fat woman from flavor shake it video, i offer her a sit while i make myself comfortable on my bed, she sat down and face me crossing her two leg, omo make una come see lap, very big like mercy johnson own,.
Favor: so why didnt you go to church today, ?
me: well i wasnt feeling so well, so i thought i should rest today
favor: hmm since i came to this place i’ve never seen you miss church before oh.
Me: well you don see me now, so what of you why didnt you go to church?
Favor: well i went i just came back now ( you dey come back from church and you want come sin)
me: okay i hope you pray for me oh.
Favor: of course i prayed for all my friends.
Me: alright so what broughtt you to my room today?
Favor: well i was bored when i returned from church so i thought i should come visit.
Me: thats very nice, even me am bored too, as you see i was about to sleep, when you knock.
Favor: hmmm, i hope you are not angry that i disturb your sleep, she said smiling while she cross her leg to the other side, by so doing i saw her big lipped pussi, she no even wear pant, omo my grandmaster gain attention at once, wetin dey worry this my oga na, im want put me for trouble abi? I took pillow and use it to cover my rising snake, she saw me and smiled.
Favor: why are covering it?
Me: covering what?

Previous Episode

Story: Adanna!!! (18+) - Season 1 - Episode 23

Next Episode

Story: Adanna!!! (18+) - Season 1 - Episode 25

What's your rating?
0
{{ratingsCount}} Votes


Related episodes
Skinny Girl in Transit Season 1 Episode 2
episode | 5 years ago

Skinny Girl in Transit Season 1 Episode 2

Skinny Girl in Transit Season 1 Episode 1
episode | 5 years ago

Skinny Girl in Transit Season 1 Episode 1

My Flatmates Season 1 Episode 1
episode | 5 years ago

My Flatmates Season 1 Episode 1

TV Series: Professor Johnbull Season 4, Episode 2 (Campus Marriage)
episode | 6 years ago

TV Series: Professor Johnbull Season 4, Episode 2 (Campus Marriage)