Story: Holy Boy Turn Baddo - Season 1 Episode 4

Episode 8 years ago

Story: Holy Boy Turn Baddo - Season 1 Episode 4

We then reached a fence, no where to pass through, the only thought that dey my mind was that ‘hope this boy didn’t come hear to sell me sha?’ He then told me to climb the fence which I refused, he said he will be climbing first then…

As he climbed the fence, something happened as I was about to climb the fence…

I saw a light directed towards me and the next thing I heard was, who are you?….

I quickly jump over the fence like a thief chased by police, I was overwhelmed with fear that I jumped on him as I got into the building fenced…
My heart was beating fast, let me say it was racing like say na usain bolt dey chase am with cutlass for hand…
My friend was like,

Friend: ogbeni, you dey mad o.. Wetin dey chase you wey make you fall on me?

Me: I was almost caught by night guards ni..

Friend: (laughing) no one dey chase you jor, maybe na ur mind wey make you think like that…

Me: okay, mr I know All..

Friend: craze dey ur head

Me: and where are the girls?

Friend: we never reach there o!

Me: ah! Make we go back o, I can’t come and go and kill myself o…

Friend: calm down na, we go soon reach there na!

As we walked through the old building and weed wey dey for ground, my friend den put his hand 4 my shoulder telling me not to worry.. As we got to a place, something happened…

Guess???

I step on a snake!

Me: ejo(snake)!!!

Friend: take it easy na, no be snake jor na pipe…

Me: but….

Friend: you know this is not my first time here, no fear jor!




Me: (after confirming) okay sir…

As we reacheÐ a place, we saw something…
We saw two girls squeezing themselves badly, I was like ‘orishirishi shoki lowa o’

Friend: na l£sb!an dem be o

Me: okay o oga teacher.. wetin be l£sb!an o?

Friend: when we reach hostel, I go let u know?

Me: (crying) so, we are still going back tonight?

Friend: see mumu wey want girlfriend, we are going o…

Me: (cleaning my face) no call me mumu again in ur life o!

Friend: yes boss…..

After like 4mins of walking, we then reached a place where girls are marching towards a place…
My friend then told me that they’re going to prep. We walked on like that for 3 more minutes till we met with some girls.

1st girl: Weyrey ara e(this mad man), why did u come late?

Friend: (hugged her) ma binu simi jare

2nd girl: and who is he? (Pointing to me)

Friend: ore mi ni

3rd girl: (stretched her hand towards me maybe for shake) my name is Dammy

Me: (voice shaking) Fawaz is ma ma ma my name…

2nd girl: (laughing) what’s wrong with this one? Are u still in primary school?

I was like ‘na me dem dey yeye o’ when I heard something in my trousers….
[ads4]
Guess what?

To Be Continued…

Previous Episode

Story: Holy Boy Turn Baddo - Season 1 Episode 3

Next Episode

Story: Holy Boy Turn Baddo - Season 1 Episode 5

What's your rating?
0
{{ratingsCount}} Votes


Related episodes
Skinny Girl in Transit Season 1 Episode 2
episode | 5 years ago

Skinny Girl in Transit Season 1 Episode 2

Skinny Girl in Transit Season 1 Episode 1
episode | 5 years ago

Skinny Girl in Transit Season 1 Episode 1

My Flatmates Season 1 Episode 1
episode | 5 years ago

My Flatmates Season 1 Episode 1

TV Series: Professor Johnbull Season 4, Episode 2 (Campus Marriage)
episode | 6 years ago

TV Series: Professor Johnbull Season 4, Episode 2 (Campus Marriage)