The Carpenter, The Witch And The Mysterious Mirrow - Season 1 - Episode 59

Episode 5 years ago

The Carpenter, The Witch And The Mysterious Mirrow - Season 1 - Episode 59

Sex Of Death


the more I dey look at the circle between her leg the more my oga dey rise, she no even talk anything and na so her face tight as if she wan kill me, hmmmm I look her hand well I nor see that dagger I look her leg i nor see any dangerous something then my mind relax small.


Me: what are you doing Lizzy?
Lizzy: I miss you so much.
she never let me reply wey she rush me for bed like say she wan chop me instantly, omo the way wey her lips pack energy for my body no be here oh, as she kiss me and lay with me on the bed the way my energy increase like say I was boosted like lucozade boost, I don’t know were the energy came from, oh sorry I know “the kiss”.
she stay ontop me and she consume my lips like burning fire, oh well I was confuse and I don’t think i have any other choice than to give it to her, even though many things they disturb my mind that one no stop my oga from reacting because a new energy have been annexed in me, I just hope the energy is not for sex alone because I need this kind energy for battle.
she dey kiss me they use hand they rub my growing oga, oh yeah e dey grow like magic beans, she sit me up and remove my shirt as she remove the chest she put her mouth for my small breasst and started kissing it, I wonder wetin she dey perform I nor be girl wey e be say she go dey kiss my breasst, but i was surprise when my oga beggin dey increase e length as she dey kiss my breast and dey use the left hand dey press the oda one, I come dey wonder wether I be woman wey I go dey get current.
she move down and remove my wear below she remove everything leaving my family below unclad, of course I just relax for bed because I nor dey in the mood for sex but whether na the energy wey she annnex for my body dey make my d!ck and my body dey react I nor know oh, I lay on the bed facing the ceiling and counting how many ceiling make a room when she pour spit on my oga and started rubbing it with her right hand, she rub my oga with her right hand while she use her left hand to tickle my two stones below the mountain, after she rub am and make sure say e rise well well, she swallow am like anaconda and start sU-Cking it, she will sU-Ck for some seconds and tickle with her hand, of course am enjoying it she nor wan even stop she continue to dey sU-Ck me like vampire maybe she wan sU-Ck all the blood for my body dry, no oh Baba God no go gree that one oh.



as she continue sU-Cking me I can’t bear it again that I sit up and start rubbing her head, why I dey rub her head I don’t know oh, well maybe am pressing her head and making sure she sU-Ck the right place were I will enjoy it the most, I was m0an!ng loudly as she sU-Ck the dark light out of me, then I release and pour it on her face, she use her hand to remove it from her face and put it in her mouth and swallow it, then I lay down on the bed as if I don faint, I think say she don finish I nor say na now she dey start, she walk out of the room and return with four red rope, I just lay and face up, she use the rope to tie my two hands and my two legs against the bed I didn’t complain because I trust her after all if she wan kill me she go don do am since so I nor fear again, she climb ontop me and rub my dicck for some minutes and when she’s sure is strong enough for action she sit ontop me and start riding me like horse, I didn’t sU-Ck her but she dey wet well well, and my d!ck was going in easily.
she was winning her waist very well, fuccking me like no other before, I was enjoying it very well even though it looks like a punishment to me because I can’t move even though I wanted to grab those her succulent breast so badly but the rope hold me tight, I was enjoying every bit of it until the untold happen, she bend down the bed and brought out the dagger, I was shock but calm.
Me: what are doing dear?
Lizzy: it is time.
Me: time for what?
Lizzy: for the sacrifice.


then her eyes turn red like a furnace as she raise the dagger up and shouted.
Lizzy: For you dear mother.

Previous Episode

The Carpenter, The Witch And The Mysterious Mirrow - Season 1 - Episode 58

Next Episode

The Carpenter, The Witch And The Mysterious Mirrow - Season 1 - Episode 60

What's your rating?
0
{{ratingsCount}} Votes


Related episodes
Skinny Girl in Transit Season 1 Episode 2
episode | 5 years ago

Skinny Girl in Transit Season 1 Episode 2

Skinny Girl in Transit Season 1 Episode 1
episode | 5 years ago

Skinny Girl in Transit Season 1 Episode 1

My Flatmates Season 1 Episode 1
episode | 5 years ago

My Flatmates Season 1 Episode 1

TV Series: Professor Johnbull Season 4, Episode 2 (Campus Marriage)
episode | 6 years ago

TV Series: Professor Johnbull Season 4, Episode 2 (Campus Marriage)